Song Title: E Dey Show.
Artiste: Amara Chucks.
Stream the audio Below:
Lyrics
Abum nwachinere D pikin wey God do better
Abum nwachinere Onye chukwu tere nmanu
Abum nwachinere the difference is clear o
Abum nwachinere E dey show for my Body o
E Dey Show
E Dey Show
E Dey Show
E Dey Show
Lord I thank you for everything
Your hand no dey tire to dey carry me
Your blessing dey flow from every side
You get my backing everyday and night oo
Before I ask you Don do am for me
I never move you don clear road for me
Na you dey fight all my battles for me ooo uu yeeehhh..
Abum nwachinere D pikin wey God do better
Abum nwachinere Onye chukwu tere nmanu
Abum nwachinere the difference is clear o
Abum nwachinere E dey show e clear ooo
E Dey Show
E Dey Show
E Dey Show
E Dey Show