A few months after the release of the debut single ZOE, Pfame is back with “ODOGWU” featuring his wife Clara.
Odogwu is a song inspired by the realities of life, it talks about the need for Christians to put their trust in God and not men no matter what comes their way. (Jeremiah 17:5-8).
Listen & Download
Lyrics: Odogwu
Ah ah oya
Everybody (woekilemo) 3x
Ah!
Baba God know your matter (3x)
Hook
Person wey know God oh
He no get problem
Cos heaven dey back up as the people dey pray
Baba wey get level
He no dey fumble
He’s the Alpha Omega , beginning and ending
Baba God know your matter
Chorus:
Dancia…..
Odogwu! odogwu!
Dancia…..
Odogwu! odogwu!
Dancia… Make we dey go (2x)
Verse 1:
First make we relate
Hmmm
I get so many many things to tell you
For this life my brother na God o
No put your trust in man cos man go fail you
In the time you need them most
I know in that time you wanna give up
But heaven resources he no dey finish
Person wey no die he go dance
He go begin rejoice
Refrain:Eledami ooo mofe jami ooo
Person wey no die he go dance
He go begin rejoice ….
Ah…..
Repeat Hook and chorus
Verse 2:
Hear this one now, and relate….
When life don dey go soft soft
Bad belle people Dem go come
With their busy body
With their lazy body
Some of Dem are criticizing owe!
He go be like say God too dey bless you
My brother open your eyes
My people hear these words…
Tough time never Last but tough people do…
So if you hold God strong
Ehhhhh
Person wey know God baba God go hold you
Eh
Person wey fear God baba God go show you the way
Repeat Hook and chorus
Clara Ad-libs
Don’t you worry about a thing
Today is better and tomorrow shall be great oooo ohhh
If you put your trust in him
He will give the desires of your heart ohh ohh.
Pfame ad-libs
He will give you what you need
He will give you what you ask
Don’t you worry about a thing
I know my God he no dey fumble
He will give you everything
Just put your trust in him
Cos tough time never Last but tough people do…